[Intro] Ibile Ayii Kapaichumarimarichupaco Jo mo Pato, o ti ye e Yo Yo Rexxie pon this one
[Pre-Chorus] Mama say make you no marry celebrity o Say them dey get girlfriend girlfriend for every city o Ayiii Say Papa send you go university o You say you fall in love with one rapper for Ojutiti o
[Chorus] Say I’m getting distracted baby Distracted baby I’m getting distracted lady o Distracted baby Babe I’m getting Distracted baby Distracted baby Money gat me distracted baby o
[Verse 1] Ah ah Kuro n’be Your sister say I go jonze you Your brother say I be play boy Your mama say make you no fall Say Zanku na bad boy
Na man wey dey try girl dey call honey My love no go sweet you without money Baby girl you should stand for me If I need surety, you should stand for me
One two What you gon do? To ba lo gbo kpe Zanku lo ku Three four Ma lo go Ma lo fo Mo lenu gan Them dey doubt me Them dey doubt me If I near their pikin Them go arrest me See my life today Ah My life turn to a blessing
[Pre-Chorus] Mama say make you no marry celebrity o Say them dey get girlfriend girlfriend for every city o Ayii Say Papa send you go university o You say you fall in love with one rapper for Ojutiti o
[Chorus] Say I’m getting distracted baby Distracted baby I’m getting distracted baby o Distracted baby Babe I’m getting Distracted baby Distracted baby Money gat me distracted lady o Ayii
[Verse 2 – Patoranking] Everything for this life Them must criticise If you no soak garri E no go rise Don’t know Hear them a talking, hear them a chant But them no know say oluwa water our plant And the thing must grow Mama You only see today Nobody know tomorrow When the hustle pay Papa… Just Want to take you a different kinda of level Go tell am say this one no be Because God don upgrade boy level
[Pre-Chorus] Mama say make you no marry celebrity o Say them dey get girlfriend girlfriend for every city o Ayii Say Papa send you go university o You say you fall in love with one rapper for Ojutiti o
[Chorus] Say I’m getting distracted baby Distracted baby I’m getting distracted baby o Distracted baby Babe I’m getting Distracted baby Distracted baby Money gat me distracted lady o
[Outro] Ayii Ghetto man God don bless the ghetto man Activate the ghetto man Em don turn to gentleman, gentleman Ghetto man God don bless the ghetto man Em don raise the ghetto man Em don turn to gentleman Gentleman Ghetto man Activate the God bless the God don raise the
Ghetto man Zlatan na ghetto man Patoranking…ghetto man Rexxie turn to gentleman Which kind gentleman you be? Ghetto man Spirit mix