[Bridge] Tonight, where the party dey? Where my people dey? Where the shayo dey? Wey go?make?man feel alright Tonight,?when nobody dey eh Na who go?dey No throw-wey Yeah yeah
[Verse 1] No forget say your dream no fit happen for one night, yeah And when e happen, make you enjoy this life, say na one life Yeah yeah And when the journey bin dey start Dem go look, dem go dislike Say no time, Man just dey live like man just like
[Chorus] Baby cover me Baby cover me Baby cover me Just for tonight Cover me Baby cover me Baby cover me o Just for tonight
Ko se mi lati bere o Toba dale a ma soro oo, yeee Ko se mi lati bere o ohh My baby my baby my baby
[Verse 2] You got to know what the music do to me She say, na the music make her fall for me She say, my music got a hold on her She say, my music got a hold on her This life wey you see, fit make you pai now Life dey, wey money can buy now I don tey, i don tey, i don try now No be everything you see for life, you yan now, woo