2step the Pull-Up Crooner is here again with a brand new song titled “NO JOY ” Audio + Video + Lyrics where he expresses his feelings about the situation of our Country.
Like he mentioned below Hardship, killing of innocent souls by Boko haram, Fulani herdsmen And Xenophobia, etc. Produced by EmlisP After dropping “PULL UP ” BOGent promise to take Nigeria music industry to another level. || Follow on IG @iam2step
Stream And Download Below.
DOWNLOAD MP3
VIDEO
DOWNLOAD VIDEO
2Step – “No Joy” Lyrics
Intro
I go hustle till I die
I no go let any man bring me down
No mind dem o oh
A tu tu tu
A tu tu tu
B.O.G Entertainment
(Verse 1)
If you tall pass me you no go short pass me.
You no go beat me say make I no cry.
Ooh ah
Say you get million say you get billion.
Yee ye ye yeee
E no mean say you no go fit take my opinion.
(Chorus)
Our government don turn to family business o.
Yee ye ye yeee
Dem bad dem bad dem know
Dem bad o
We don graduate and we no get job.
How we de think say we go get joy.
Oh nananaaa
Our economy bad o.
Dem bad o oo
Food e no de water no de Our road dem bad.
Our road them bad o
Too bad o
Our economy bad o
Dem bad o oo
(Hook)
Wetin una de do e no gel.
Why una de promise and fail.
Yeyeee
(Verse 2)
I been de think say na one love
We Africans
Na wetin we de gain say we de fight o
Na wetin we de fight for.
Na wetin we de gain say we de kill people
Ye ye
If you never kill you no go rest.
Why e be say una too de vex
To kill no de hard if you de vex
But you never vex kill yourself
If you never kill you no go rest.
Why e be say una too de vex.
To kill no de hard if you de vex
But you Neva vex kill yourself
(Bridge)
Dem bad dem bad them know
Dem bad dem bad they know o
(Chorus)
Our government don turn to family business o.
Yee ye ye yeee
Dem bad dem bad dem know
Dem bad o
We don graduate and we no get job.
How we de think say we go get joy.
Oh nananaaa
Our economy bad o. Dem bad o oo
Food e no de water no de Our road dem bad.
Our road them bad o
Too bad o
Our economy bad o
Dem bad o
(Hook)
Wetin una de do e no gel
Why una de promise and fail
(Verse 3)
Wetin de vex me pass na how them de kill our people.
Before them be say na boko haram
Later them say na Fulani herdsmen
As men run go southie
Nowadays them say na xenophobia.
Them say they no won see us for their area
As far as say you be Nigerian
Wetin de happen na
Me I de pray for one love
God I de ask for divine love
See me as your brother
See me as your sister
See me as nwanne GI nwokeee ehh
See me as your personal person
I go see you as my personal person too
See me like that person wey you love o
Wey de give you joy o yo yo yo
See
See me like your okpeke
See me like your
See me like your
See me like the person wey you love wey be say you no go fit won hurt.
Brother
See me like your eh eh eh
See me like your eh eh eh eh eh eh
If you don’t know my name
They call me Mr tustep
Emlis P I see you they don’t know
BOG entertainment
Gerout
AUTHOR
Tyler
follow on twitter @tyler_TX and like on facebook @ facebook.com/tooxclusive
Posted by Webman